[Lyrics] Full Lyrics to 'TRENCHES', a song by Mykoo
Abuja based afropop songwriter and Recording artist 'MYKOO', currently trending because of his new song 'TRENCHES', now for fans who want to sing along, but often slip off, this is for you, Full lyrics to Mykoo's song 'TRENCHES'.
INTRO
Mykoo nonni
For the gurls Dem sugar
INTRO VERSE
Dem say 3 pipul 2 2
Cos wan I get e money wey go make me wan push through
Even if na billions I wan make am 2 2
As I dey pray for u make u try pray me too
HOOK
.........
Cos I b German shepherd oooo
German bloodline ooo
I no fit loose guard ooo
Me I no fit loose guard ooo
Cos I b German bloodline oooo
German shepherd ooo
I no fit loose guard ooo
Me I no fit loose guard ooo
CHORUS
.................
Cos if u see my mama ... Hossana
Tell am say oo .... Hossana
Say I dey for trenches .......
But I go make this money ....
Cos if u see ma papa ooo ....... Hossana
Tell am say ooo .... Hossana
Say I dey for trenches
But I go make this money .....
VERSE 2
...............
Cos I wanna blow like davido
Bi ti odogwu like Cubana o
Get e money flex mama
and papa o
........
Cos I wanna ball like big wiz oo
Win e Grammy like burna boy o
Get e mad vioce like. Zino ooo. ( Shout zino)
.........
HOOK
.........
Cos I b German shepherd oooo
German bloodline ooo
I no fit loose guard ooo
Me I no fit loose guard ooo
CHORUS
.................
Cos if u see my mama ... Hossana
Tell am say oo .... Hossana
Say I dey for trenches .......
But I go make this money ....
Cos if u see ma papa ooo ....... Hossana
Tell am say ooo .... Hossana
Say I dey for trenches
But I go make this money .....
Cos I go cos make this money.
Make this money